Godson P - Daalu lyrics

Verse 1

My God o na u be my all

My maker and defender

That's y I no dey shake at all o

No matter what lies b4 me

Refrain

Cos everything I get o

Na u make am possible

My God o

And evrything that I need

With u I no dey fear

Dem go come o


Chorus

That's y I lift u

(Higher higher eeh)

That's y lift u

(Higher higher eeh)

That's y I lift u

(Higher higher eeh Daddy m oooo)2x

Ana m asi gi

(Daalu eh eh)

Ana m asi gi

(Daalu eh eh)

Ana m asi gi

(Daalu oru ooo papa m ooo)


Verse 2

Now I walk with a swagger

And a holy ghost ginger

I no dey shiver at all o

Na who be u wey won stop me

I'm but u don't know me

My help cometh from the hills

2nd Refrain

Cos everything I get o

Na u make am possible

My God o

And evrything I need o o o

With u I no dey fear

Dem go come o

(Chorus)

Bridge

My God dey

(Kampe)

My God dey

(Kampe)

My God dey

(Kampe kampe kampe)2x

(2nd Refrain)

(Chorus)






No comments:

Post a Comment